Wednesday, 25 November 2015

Poem- My Babe


Poem- My Babe

Read carefully with your mind...


Babe, I no know whether you sabi say


You fine sotay, you fit kill man-pikin?


Your fine even neat pass


Eva water wey we dey drink,


Your eyes come dey shine like beer palor light,


Your hair come long like
third mainland bridge.


Weytin angels dey do, you sabi do;

You fit turn film trick to true-true

You fit turn man to mumu

Omalecha babe, you too capable.


Na only me and you; today na today

For this express-way wey bush dey.

As him be say, motor dey come dey go,

Make we do like say, we no get petrol

For the boot of my Toyota Hiace

Make you lie down like pikin wey wan change pampers,

Why you still dey follow me drag your


wrappers?

I don open my Pennsylvania

Make I come swim your Virginia Beach

Dey go dey come, dey go dey come,

Sotay, you go dey make sound wey I no understand…

You go come realize say

E don tey, wey I don dey find you.

No comments:

Post a Comment

What’s your take on this? We believe this article was interesting right, if yes, don’t hesitate using our share button above, just look up you will see it, use it to inform – friends and relation via Facebook, twitter or Google+.

WE LOVE COMMENTS...

Make use of the comment box below to tell us what you think about the update you just read now.
Promoting Education In Nigeria...


Contact Nigeria Education Updates On:

enyinnayaemma@gmail.com

+234( 08063141927 )

Read Our Online Newspaper Website, Visit: www.mynationnews.com

ShareThis

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...

READ THE FAMOUS NOVELS

ADVERTISEMENT